Meer nummers van SPINALL
Meer nummers van Wizkid
Beschrijving
Bijbehorende artiest: SPINALL & Wizkid
Arrangeur, geassocieerde artiest, producer: SPINALL
Bijbehorende artiest: Wizkid
Tekstschrijver, componist: Sodamola Oluseye Desmond
Tekstschrijver, componist: Ayodeji Balogun
Producent: Blaise Beats
Mengingenieur, Masteringingenieur: Dro Mix
Songtekst en vertaling
Origineel
O', Obah
What dem a say
Top boy
Run
All day she don dey call now
As the party don the buzz we no go tire
And you know say the feeling don dey high now
Like 'til the party stop, I no go go oh
Ti a dẹ lọ'wọ' lapo
Na we the girls wan follow go
Make the girl change area code
'Til you follow me, I no go go
Follow bounce if you get stamina
Killing any beat make dem no go try now
E no get many thing I no go fit to buy now
You don give me little taste make we dey go
Make you no dey shy now
Tell anything, girl I fit to make you mine oh
Na me dey make all of the girls come inside now
You dey wait for your loving from big bad now (here we go)
Oh, baby me and you lọ jú (lójú, lójú)
Kà sa má jaye kà má jú rú
Shebi iwọ lọ se ju
See as you badder, you dey good
Shebi ìfẹ' rẹ lọ jú
Baby, go dance and shuperu
Oh baby, me and you lọ jú (lójú, lójú)
Kà sa má jaye kà má jú rú
Shebi iwọ lọ se ju
See as you badder, you dey good
Shebi ìfẹ' rẹ lọ jú
Baby, go dance and shuperu
Sho mo (yeh yeh)
I fit wait all night (yeh yeh)
I gat the thing all night wey go make you feel alright (DJ Spinall)
Ko wa, àwa o lólè na (here wwe go)
Philomena don dey dance, I tire
Nothing, I want you
Only you, na only you I just wan dey run back to
And I no wan know my feelings, I go call you
Baby, na only you
Take our time we go work all night
And I go dey when you ready you fit bank on it
Let the neighbours know my name
Baby girl, I go dey your side o
Diamond dancing on me
Baby, dance upon me, I fit pay the price
Baby, you make me come back on a daily
Omo, I dey attach
Every night we come alive, dey outside
Make bad man dey show you life (yeah)
Oh, baby me and you lọ jú (lójú, lójú)
Kà sa má jaye kà má jú rú
Shebi iwọ lọ se ju
See as you badder, you dey good
Shebi ìfẹ' rẹ lọ jú
Baby, go dance and shuperu
Oh, baby me and you lọ jú (lójú, lójú)
Kà sa má jaye kà má jú rú
Shebi iwọ lọ se ju
See as you badder, you dey good
Shebi ìfẹ' rẹ lọ jú
Baby, go dance and shuperu (peru)
She was too sweet
Nederlandse vertaling
O', Obah
Wat ze zeggen
Top jongen
Rennen
De hele dag belt ze nu niet
Terwijl het feest op gang komt, worden we niet moe
En je weet wel dat het gevoel nu niet hoog is
Zoals tot het feest stopt, ik ga niet oh
Het is een lapo
Na wij, de meisjes, willen volgen
Laat het meisje het netnummer veranderen
'Totdat je mij volgt, ga ik niet
Volg stuiteren als je uithoudingsvermogen krijgt
Als je elke beat doodt, moet je het nu niet meer proberen
Er zijn niet veel dingen die ik nu niet kan kopen
Je geeft me weinig smaak, zodat we kunnen gaan
Maak je nu niet verlegen
Vertel iets, meisje, ik ben geschikt om jou de mijne te maken, oh
Na mij zorgen ze ervoor dat alle meisjes nu naar binnen komen
Je wacht nu op je liefde van het grote kwaad (hier gaan we)
Oh, schat, ik en jij lọ jú (lójú, lójú)
Kà sa má jaye kà má jú rú
Shebi is erg blij
Zie je, hoe slechter je bent, hoe beter je bent
Shebi ìfẹ' rẹ lọ jú
Schatje, ga dansen en shuperu
Oh schat, ik en jij lọ jú (lójú, lójú)
Kà sa má jaye kà má jú rú
Shebi is erg blij
Zie je, hoe slechter je bent, hoe beter je bent
Shebi ìfẹ' rẹ lọ jú
Schatje, ga dansen en shuperu
Sho mo (ja ja)
Ik kan de hele nacht wachten (yeh yeh)
Ik heb de hele nacht doorgezet, zodat je je goed voelt (DJ Spinall)
Ko wa, àwa o lólè na (hier gaan we)
Philomena danst niet, ik word moe
Niets, ik wil jou
Alleen jij, en alleen jij, waar ik gewoon naar terug wil rennen
En ik ken mijn gevoelens niet, ik ga je bellen
Schat, alleen jij
Neem de tijd, we gaan de hele nacht werken
En ik ga erheen als je er klaar voor bent
Laat de buren mijn naam weten
Babymeisje, ik ga jouw kant op
Diamant danst op mij
Schatje, dans op mij, ik betaal de prijs
Schat, je zorgt ervoor dat ik dagelijks terugkom
Omo, ik hecht er aan
Elke nacht komen we tot leven, ze zijn buiten
Zorg ervoor dat de slechte man je het leven laat zien (ja)
Oh, schat, ik en jij lọ jú (lójú, lójú)
Kà sa má jaye kà má jú rú
Shebi is erg blij
Zie je, hoe slechter je bent, hoe beter je bent
Shebi ìfẹ' rẹ lọ jú
Schatje, ga dansen en shuperu
Oh, schat, ik en jij lọ jú (lójú, lójú)
Kà sa má jaye kà má jú rú
Shebi is erg blij
Zie je, hoe slechter je bent, hoe beter je bent
Shebi ìfẹ' rẹ lọ jú
Schatje, ga dansen en shuperu (peru)
Ze was te lief