Nummers
Artiesten
Genres
Trackomslag Na So

Na So

3:34Afropiano, afropop, afrobeats, afrobeat, afro adura, amapiano Album Auracle 2025-12-05

Meer nummers van Shallipopi

  1. Mademoiselle
  2. Laho
  3. Laho II
  4. Afa Relax Oo (feat. Young Jonn)
  5. Rockstar (feat. Ruger)
  6. Ant
Alle nummers

Beschrijving

Bijbehorende artiest: Shallipopi

Componist, tekstschrijver: Crown Uzama

Producent, ingenieur, mengingenieur: Producent X

Masteringingenieur: Jrocs

Songtekst en vertaling

Origineel

Shalli-fucking-popi, the President

Only one Pluto Presido, they call me Shallipopi

Seh-seh, seh-seh (wey)

Yo X (wey)

(Say) na so (na so)

Na so (na so)

Na so (na so, na so)

Na so (na so-so-ri-so-so)

Na so (ah-ni, so-so-na-so-so)

Na so (way)

Na so (say)

Na so, gi- (wey)

Anytime me I shoot my shot

I swear me I never miss (confirm)

I get too many, many, too many, many bills on my neck (wey)

Make dem let make I breathe (no go dey)

No be today we come (ehn?)

E no get hot conversation wey we never gist (say?)

If you no like Shalli', you dey miss (clear road)

Verified Pluto cannabis (wahala)

Turn well, let me give you from the back, babe

Na so I go slap you from the back like a plank babe (ehn?)

To avoid Plan B, plan well for Plan A (wey)

If you no dey whine your back like a ogbanje (ehn?)

You know your body park well like lorry

Sexy G.H. girl looking foreign (confirm, say)

I dey scarce if they're looking for me (wahala)

Na me dey totori their body

Na me dey totori their body (say, say, say, say)

Na me dey totori their body (say, say, say, say, confirm)

Wait, oya no stress like Baba Wizzy, oh

Nobody wey fit touch my steeze, you know (confirm)

Wey, life only easy for Mr. Eazi, oh

Life only sweet when you know the things me know (say)

Say na me them dey play for radio (clear road)

Na real life, say e no be story o (ehn?)

No be Juliet, I no be Romeo (say)

Hello baby ogbomo meji o

Say, who dey manya? Say, who dey manya, na?

Who dey manya? Say, who dey? (no go dey)

Who dey manya? Say, who dey manya, na?

Who dey manya? Who dey? (no go dey, wahala)

Say, who dey manya? Say, who dey manya, na?

Who dey manya? Who dey? (confirm, wey)

Who dey manya? Say, who dey manya, na?

Who dey manya? Who dey? (wahala)

Na so (na so)

Na so (na so)

Na so (na so, na so)

Na so (na so-so-ri-so-so)

Na so (a-nẹ so-so, na-so-so)

Na so (a-nẹ te-na, say na so)

Na so (ah-ne, pera say na so, na we dey manya, say na so)

Wait, wey (say) anytime me I shoot my shot

I swear me I never miss (confirm)

I get too many, many, too many, many bills on my neck (wey)

Make dem let man breathe (no go dey)

No be today we come (ehn?)

E no get hot conversation wey we never gist (say?)

If you no like Shalli', you dey miss (clear road)

Verified Pluto cannabis (wahala)

Turn well, let me give you from the back, babe

Na so I go slap you from the back like a plank babe (ehn?)

To avoid Plan B, plan well for Plan A (wey)

If you no dey whine your back like a ogbanje (ehn?)

You know your body park well like lorry

Sexy G.H. girl looking foreign (confirm, say)

I dey scarce if they're looking for me (wahala)

Na me dey totori their body

Na me dey totori their body (say, say, say, say)

Na me dey totori their body (say, say, say, say)

Na me dey totori their body (say, say, say, say)

Na me dey totori their body (say, say, say, say)

Na me dey totori their body (say, say, say, say)

Na me dey totori their body (say, say, say, say)

Na me dey totori their body (say, say, say, say, confirm)

Na me dey totori their body (say, say, say, say)

Yo X!

Gi-

Gi-, giddem

Nederlandse vertaling

Shalli-fucking-popi, de president

Slechts één Pluto Presido, ze noemen mij Shallipopi

Seh-seh, seh-seh (wey)

Yo X (wey)

(Zeg) na zo (na zo)

Niet zo (niet zo)

Na zo (niet zo, niet zo)

Na zo (na zo-zo-ri-zo-zo)

Na zo (ah-ni, zo-zo-na-zo-zo)

Zo (manier)

Nee dus (zeg)

Na dus, gi- (wey)

Elke keer als ik schiet, schiet ik

Ik zweer dat ik het nooit zal missen (bevestig)

Ik krijg te veel, veel, te veel, veel rekeningen in mijn nek (wey)

Laat ze, laat ik ademen (no go dey)

Nee, vandaag komen we (eh?)

Er wordt geen warm gesprek gevoerd, omdat we nooit iets zeggen (zeggen?)

Als je Shalli niet leuk vindt, mis je (duidelijke weg)

Geverifieerde Pluto-cannabis (wahala)

Draai je goed, laat me je van achteren geven, schat

Dus ik ga je van achteren slaan als een plankbabe (eh?)

Om Plan B te vermijden, plan goed voor Plan A (wey)

Als je niet met je rug zeurt als een ogbanje (ehn?)

Je kent je lichaam goed, net als een vrachtwagen

Sexy G.H. meisje dat er buitenlands uitziet (bevestig, zeg)

Ik ben schaars als ze naar mij op zoek zijn (wahala)

Na mij dey totori hun lichaam

Na mij dey totori hun lichaam (zeg, zeg, zeg, zeg)

Na me dey totori hun lichaam (zeg, zeg, zeg, zeg, bevestig)

Wacht, oya, geen stress zoals Baba Wizzy, oh

Niemand mag mijn steeze aanraken, weet je (bevestig)

Wey, het leven is alleen maar gemakkelijk voor meneer Eazi, oh

Het leven is alleen maar zoet als je de dingen weet die ik weet (zeg)

Zeg na mij dat ze voor de radio spelen (duidelijke weg)

In het echte leven, zeg dat het geen verhaal is o (ehn?)

Nee, wees Juliet, ik ben geen Romeo (zeg)

Hallo baby ogbomo meji o

Zeg, wie zijn er velen? Zeg, wie zijn er velen, na?

Wie zijn er velen? Zeg, wie? (niet gaan)

Wie zijn er velen? Zeg, wie zijn er velen, na?

Wie zijn er velen? Wie ja? (niet gaan, wahala)

Zeg, wie zijn er velen? Zeg, wie zijn er velen, na?

Wie zijn er velen? Wie ja? (bevestig, wey)

Wie zijn er velen? Zeg, wie zijn er velen, na?

Wie zijn er velen? Wie ja? (wahala)

Niet zo (niet zo)

Niet zo (niet zo)

Na zo (niet zo, niet zo)

Na zo (na zo-zo-ri-zo-zo)

Na zo (a-nẹ zo-zo, na-zo-zo)

Na zo (a-nẹ te-na, zeg na zo)

Na zo (ah-ne, pera zeg na zo, na wij dey velen, zeg na zo)

Wacht, wey (zeg) wanneer ik maar schiet

Ik zweer dat ik het nooit zal missen (bevestig)

Ik krijg te veel, veel, te veel, veel rekeningen in mijn nek (wey)

Laat ze de mens ademen (no go dey)

Nee, vandaag komen we (eh?)

Er wordt geen warm gesprek gevoerd, omdat we nooit iets zeggen (zeggen?)

Als je Shalli niet leuk vindt, mis je (duidelijke weg)

Geverifieerde Pluto-cannabis (wahala)

Draai je goed, laat me je van achteren geven, schat

Dus ik ga je van achteren slaan als een plankbabe (eh?)

Om Plan B te vermijden, plan goed voor Plan A (wey)

Als je niet met je rug zeurt als een ogbanje (ehn?)

Je kent je lichaam goed, net als een vrachtwagen

Sexy G.H. meisje dat er buitenlands uitziet (bevestig, zeg)

Ik ben schaars als ze naar mij op zoek zijn (wahala)

Na mij dey totori hun lichaam

Na mij dey totori hun lichaam (zeg, zeg, zeg, zeg)

Na mij dey totori hun lichaam (zeg, zeg, zeg, zeg)

Na mij dey totori hun lichaam (zeg, zeg, zeg, zeg)

Na mij dey totori hun lichaam (zeg, zeg, zeg, zeg)

Na mij dey totori hun lichaam (zeg, zeg, zeg, zeg)

Na mij dey totori hun lichaam (zeg, zeg, zeg, zeg)

Na me dey totori hun lichaam (zeg, zeg, zeg, zeg, bevestig)

Na mij dey totori hun lichaam (zeg, zeg, zeg, zeg)

Jo X!

Gi-

Gi-, giddem

Video bekijken Shallipopi - Na So

Trackstatistieken:

Streams Spotify

Posities in de hitlijsten Spotify

Hoogste noteringen

Weergaven YouTube

Posities in de hitlijsten Apple Music

Shazams Shazam

Posities in de hitlijsten Shazam