Meer nummers van Victony
Meer nummers van Olamide
Beschrijving
Producent: Blaise Beatz
Mengingenieur, masteringingenieur: Sam Harper
Surroundmixer: Peter A. Barker
Songtekst en vertaling
Origineel
(Ob') stubborn! (Obah)
I dey pity my opps, stubborn!
On God, ay-ay
(What dem a say?)
I never tell my story
But I maintain composure
And I dey look up to God
I no dey change posture
Odumeje be ayin na ga
Abidoshaker dey here
You see my white stainless
So make I tell you
No let them crucify you (crucify you)
Jesus don do the work already (work already)
You know the streets don't count your good, oh (your good, oh)
(Yea, yea, yea oh)
One mistake dem go use am judge me o
(Use am judge me o, yea-yea)
Skido, skido, o-ah, skido
When nsogbu ga-ebido
Ọ sọọmu m ga-ebido n'isi o
Skido, skido, o-ah, skido
When nsogbu ga-ebido
Ọ sọọmu m ga-ebido n'isi o
Every day, me, I stand gidigba
Me no dey reluctant, stubborn like militant
If e no be money, me no want you to chat me
The credit alert plenty fill the account
Me na show stopper (yeah-yeah, yeah)
Mo gan pa (yeah-yeah)
When I no get na nose stopper, I plan proper
Now I make everybody hands-up like I be ọlọpa
O ya, stop am
Ebelebe, baby, cop am
Anything you want, money dey here to shop am
Money plenty for the bank, baby, chop am
Big belle if I get am, you go rub am
Drop am, make e no be like you dey log out
Whine am small as Odogwu dey rock am
Make only me be the one wey dey pump am
Pump am 'til you tire, you go drop am
No let them crucify you (crucify you)
Jesus don do the work already (work already)
You know the streets don't count your good, oh (your good, oh)
(Yea, yea, yea oh)
One mistake dem go use am judge me o
(Use am judge me o, yea-yea)
Skido, skido, o-ah, skido
When nsogbu ga-ebido
Ọ sọọmu m ga-ebido n'isi o
Skido, skido, o-ah, skido
When nsogbu ga-ebido
Ọ sọọmu m ga-ebido n'isi o
Nederlandse vertaling
(Ob') koppig! (Obah)
Ik heb medelijden met mijn tegenstanders, koppig!
Over God, ay-ay
(Wat zeggen ze?)
Ik vertel nooit mijn verhaal
Maar ik bewaar de kalmte
En ik kijk op naar God
Ik verander niet van houding
Odumeje wees ayin na ga
Abidoshaker is hier
Je ziet mijn witte roestvrij staal
Dus laat ik het je vertellen
Nee, laat ze je kruisigen (je kruisigen)
Jezus doet het werk al niet (werkt al)
Je weet dat de straten je goed niet tellen, oh (je goed, oh)
(Ja, ja, ja oh)
Eén fout die ze gaan gebruiken, beoordeel mij o
(Gebruik mij, beoordeel mij o, ja-ja)
Skido, skido, o-ah, skido
Wanneer nsogbu ga-ebido
Ọ sọọmu m ga-ebido n'isi o
Skido, skido, o-ah, skido
Wanneer nsogbu ga-ebido
Ọ sọọmu m ga-ebido n'isi o
Elke dag sta ik gidigba
Ik ben niet terughoudend, koppig als militant
Als het geen geld is, wil ik niet dat je met me praat
De kredietwaarschuwing vult de rekening voldoende
Ik ben een showstopper (ja-ja, ja)
Mo gan pa (ja-ja)
Als ik geen neusstopper krijg, plan ik het goed
Nu laat ik iedereen de handen omhoog doen alsof ik ọlọpa ben
O ja, hou op
Ebelebe, schatje, agent ben
Alles wat je wilt, geld is hier om te winkelen
Geld genoeg voor de bank, schat, hak am
Grote schoonheid, als ik het krijg, ga jij het wrijven
Laat het vallen, zorg ervoor dat het niet is alsof je uitlogt
Whine ben klein als Odogwu dey rock am
Laat alleen mij degene zijn die ik ben
Pomp het tot je moe wordt, en laat het vallen
Nee, laat ze je kruisigen (je kruisigen)
Jezus doet het werk al niet (werkt al)
Je weet dat de straten je goed niet tellen, oh (je goed, oh)
(Ja, ja, ja oh)
Eén fout die ze gaan gebruiken, beoordeel mij o
(Gebruik mij, beoordeel mij o, ja-ja)
Skido, skido, o-ah, skido
Wanneer nsogbu ga-ebido
Ọ sọọmu m ga-ebido n'isi o
Skido, skido, o-ah, skido
Wanneer nsogbu ga-ebido
Ọ sọọmu m ga-ebido n'isi o