Meer nummers van Young Jonn
Beschrijving
Producent: Jhay2nez
Zang: Jonge Jonn
Componist: Gabriël Erogbogbo
Componist, tekstschrijver, schrijver: John Saviors Udomboso
Songtekst en vertaling
Origineel
(Kill Dem All)
Compromise, never come so easy like this
Me, I no dey whine myself
Me, I no dey whine myself, uhn-uhn, uh
One man food is another man poison
So, I apologize for the things that I did myself
Cuh me, I no dey whine myself, uhn-uhn, uh
Captivate oh (ayy-ayy), captivate me (ayy-ayy)
What you mean to me (ayy-ayy), don't even know (oh-oh)
Roundabout oh, roundabout (oh-oh)
Turn me over oh, roundabout
Nigeria jollof oh (ayy-ayy), just like your love oh (ayy-ayy, ayy-ayy)
But too many thing wey dem no tell us oh (ayy-ayy, oh-oh)
I be the kind of guy wey no dey jealous oh (oh-oh)
No be my fault say I famous oh
Oh my, oh my, oh my-oh my, oh my (oh my)
My oh my, oh my, oh my, oh my (my oh my, oh my)
Ọmọgè, put me on your close friends list (friends list)
Show me wetin people no dey see (people no dey see)
My oh my, oh my (my oh my, oh my)
Show me wetin people no dey see
Your backside look like a letter C
Fine face, body bad, my type
Everybody on my type shit, my type shi-
Ọmọ, no go leave me on a solo-solo
Kilòṣẹlẹ gàngàn, bámi s'ọrọ-s'ọrọ (kilòṣẹlẹ gàngàn, bámi s'ọrọ-s'ọrọ)
Me, I no wan dey whine myself, uhn-uhn
Captivate oh (ayy-ayy), captivate me (ayy-ayy)
What you mean to me (ayy-ayy), don't even know (don't even know)
Roundabout oh, roundabout (oh-oh)
Turn me over oh, roundabout
Nigeria jollof oh (ayy-ayy), just like your love oh (ayy-ayy, ayy-ayy)
But too many thing wey dem no tell us oh (oh-oh)
I be the kind of guy wey no dey jealous oh (oh-oh)
No be my fault say I famous oh
Oh my, oh my, oh my-oh my, oh my (oh my)
My oh my, oh my, oh my, oh my (my oh my, oh my)
Ọmọgè, put me on your close friends list (friends list)
Show me wetin people no dey see (people no dey see)
My oh my, oh my (my oh my, oh my)
(KillDemAll)
Nederlandse vertaling
(Dood ze allemaal)
Een compromis sluiten, is nog nooit zo gemakkelijk geweest
Ik, ik zeur zelf niet
Ik, ik zeur zelf niet, uhn-uhn, uh
Het voedsel voor de een is vergif voor de ander
Daarom bied ik mijn excuses aan voor de dingen die ik zelf heb gedaan
Cuh mij, ik zeur niet zelf, uhn-uhn, uh
Boeien oh (ayy-ayy), boeien mij (ayy-ayy)
Wat je voor mij betekent (ayy-ayy), weet niet eens (oh-oh)
Rotonde oh, rotonde (oh-oh)
Draai me om, oh, rotonde
Nigeria jollof oh (ayy-ayy), net als jouw liefde oh (ayy-ayy, ayy-ayy)
Maar te veel dingen die we niet vertellen, oh (ayy-ayy, oh-oh)
Ik ben het soort man waar we niet jaloers op zijn, oh (oh-oh)
Het is niet mijn schuld, zeg dat ik beroemd ben oh
Oh mijn, oh mijn, oh mijn-oh mijn, oh mijn (oh mijn)
Mijn oh mijn, oh mijn, oh mijn, oh mijn (mijn oh mijn, oh mijn)
Ọmọgè, zet me op je goede vriendenlijst (vriendenlijst)
Laat me zien wat mensen niet zien (mensen die ze niet zien)
Mijn oh mijn, oh mijn (mijn oh mijn, oh mijn)
Laat het me zien als mensen het niet zien
Je achterkant ziet eruit als een letter C
Fijn gezicht, slecht lichaam, mijn type
Iedereen op mijn type shit, mijn type shi-
Nou, laat me niet op een solo-solo achter
Kilòṣẹlẹ gàngàn, bámi s'ọrọ-s'ọrọ (kilòṣẹlẹ gàngàn, bámi s'ọrọ-s'ọrọ)
Ik, ik wil zelf niet zeuren, uhn-uhn
Boeien oh (ayy-ayy), boeien mij (ayy-ayy)
Wat je voor mij betekent (ayy-ayy), weet het niet eens (weet het niet eens)
Rotonde oh, rotonde (oh-oh)
Draai me om, oh, rotonde
Nigeria jollof oh (ayy-ayy), net als jouw liefde oh (ayy-ayy, ayy-ayy)
Maar te veel dingen die we niet vertellen, oh (oh-oh)